Gossip

I Dey Collect 50 Preeq In A Day Because If You No F+ck Plenty Preeq, You No Go Fit Meet Up Pay Your Madam Off.

I Dey Collect 50 Preeq In A Day Because If You No F+ck Plenty Preeq, You No Go Fit Meet Up Pay Your Madam Off.

I Settle My Madam With 50Thousand Euros. And Each Preeq then Was 10euros, some 5, some 7 euros. So You Go Need To Work Very Hard To Meet Up. And As the Pressure Be, You Will Want To Settle Your Madam Between One Or Two Years. So You Will Have To Work. I Dey Collect Preeq From 5pm In The Evening Till 5am The Next Day, I No Dey Rest. Na Only Me Know The Kind Preeq Wey I Don Collect, As I Dey Waka, My Nyash Dey Shake, Every Oyibo Wan F+cK Me. And Una Say Make I Keep Quiet?

– Izzy Ogbeide

Let do the arithmetic

50 Preeq Multiply By 365 days = 18,250. (Eighteen Thousand, Two Hundred And Fifty Men).

Jesus Christ. Wetin the husband come Dey f+ck??
_____________
Mehnnn… Ashawœ work no easy ooooh

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button